Difference between revisions of "oyibo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
#:*{{ux|dv| People just dey talk sey dat '''oyibo''' man resemble Jesus wey dey draw for picture. | (NSC_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures. }} | #:*{{ux|dv| People just dey talk sey dat '''oyibo''' man resemble Jesus wey dey draw for picture. | (NSC_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures. }} | ||
#Person wey yellow. | #Person wey yellow. | ||
− | #:* {{ux|dv| Fine girl, '''oyibo''' girl, come make I sell fine wig for you. |( | + | #:* {{ux|dv| Fine girl, '''oyibo''' girl, come make I sell fine wig for you. |(NSC_2020, Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig.)}} |
− | # | + | #Language wey de dey call English |
− | #: {{ux|dv| No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty '''oyibo'''. |(NSC_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English. ) }} | + | #: {{ux|dv| No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty '''oyibo'''. |(NSC_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English.)}} |
− | #Person wey be sey e be albino | + | #Person wey be sey e be albino. |
#:* {{ux|dv| Na '''oyibo''' she born o. |(NSC_2020, She gave birth to an albino.)}} | #:* {{ux|dv| Na '''oyibo''' she born o. |(NSC_2020, She gave birth to an albino.)}} | ||
Revision as of 06:50, 13 November 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
Noun
- Person wey get white skin.
- Im mama believe sey when e behave like oyibo de go dey see am like eh a more superior person. — (D_ENU_05, His mother believed that when he behaves like a Caucasian they'll consider him as a superior person.)
- People just dey talk sey dat oyibo man resemble Jesus wey dey draw for picture. — (NSC_2020, People have been saying that the white man looks like the image of Jesus in the pictures.
- Person wey yellow.
- Fine girl, oyibo girl, come make I sell fine wig for you. — (NSC_2020, Pretty lady, fair lady, come, let me sell you a nice wig.)
- Language wey de dey call English
- No mind dat woman o, instead make she pay me she dey speak plenty plenty oyibo. — (NSC_2020, Don't pay any attention to that lady, instead of her to pay me, she is speaking a lot of English.)
- Person wey be sey e be albino.
- Na oyibo she born o. — (NSC_2020, She gave birth to an albino.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
English: Caucasian, albino, English