Difference between revisions of "police"
(→Noun) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
*People wey be sey law give power to protect people life and deir property. | *People wey be sey law give power to protect people life and deir property. | ||
:* {{ux|dv|Highway robbers kill di '''police''' man.|(Egbokhare_2021, The robbers on the highway killed the police man)}} | :* {{ux|dv|Highway robbers kill di '''police''' man.|(Egbokhare_2021, The robbers on the highway killed the police man)}} | ||
| − | :* {{ux|dv|'''Police''' don dey try | + | :* {{ux|dv|'''Police''' don dey try tay-tay to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once.|(bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[popo]], [[ekelebe]], [[kalampo]] | * [[popo]], [[ekelebe]], [[kalampo]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''police'' | * English: ''police'' | ||
Revision as of 06:43, 21 November 2022
Naija
Etymology
From: English police
Pronunciation
- pòlîs
Noun
- People wey be sey law give power to protect people life and deir property.
- Highway robbers kill di police man. — (Egbokhare_2021, The robbers on the highway killed the police man)
- Police don dey try tay-tay to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)
Synonym
Translation
- English: police