Difference between revisions of "brain"
(→Noun) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin dey make person sabi someting. | * Wetin dey make person sabi someting. | ||
| − | :* {{ux|dv| Dat girl get '''brain''' no be small. Na she dey carry first for class.|( | + | :* {{ux|dv| Dat girl get '''brain''' no be small. Na she dey carry first for class.|(That girl is really intelligent. That's why she's an A student in her class.)}} |
| − | :* {{ux|dv|You too dey do [[mumu]] [[mumu]] na im make dem dey do you like say you no get '''brain'''.|( | + | :* {{ux|dv|You too dey do [[mumu]] [[mumu]] na im make dem dey do you like say you no get '''brain'''.|(You behave like a fool most times that is why they have the impression that you are unintelligent.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[braintouch]] | * [[braintouch]] | ||
Latest revision as of 16:12, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: English brain
Pronunciation
- brȇin
Noun
- Wetin dey make person sabi someting.
- Dat girl get brain no be small. Na she dey carry first for class. — (That girl is really intelligent. That's why she's an A student in her class.)
- You too dey do mumu mumu na im make dem dey do you like say you no get brain. — (You behave like a fool most times that is why they have the impression that you are unintelligent.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: intelligence