Difference between revisions of "dundeeunited"
Line 11: | Line 11: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Person wey dey do like sey e no get sense. | * Person wey dey do like sey e no get sense. | ||
− | :* {{ux|dv| No [[loseguard]] yoursef you no be '''dundeeunited'''. |( | + | :* {{ux|dv| No [[loseguard]] yoursef you no be '''dundeeunited'''. |(Don't sabotage yourself. You are not a dunce.)}} |
− | :* {{ux|dv| Even if person dey look you like sey you be '''dundeeunited''', follow yoursef [[word]]. Tell yoursef sey you [[make sense]]. |( | + | :* {{ux|dv| Even if person dey look you like sey you be '''dundeeunited''', follow yoursef [[word]]. Tell yoursef sey you [[make sense]]. |(Even if someone thinks you are dunce, talk to yourself, tell yourself you are worth it.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 11:00, 5 May 2023
Naija
Etymology
From English: dundee and united
Pronunciation
- dɔ̀ndíjùnáítɛ̀d
Adjective
- Person wey dey do like sey e no get sense.
- No loseguard yoursef you no be dundeeunited. — (Don't sabotage yourself. You are not a dunce.)
- Even if person dey look you like sey you be dundeeunited, follow yoursef word. Tell yoursef sey you make sense. — (Even if someone thinks you are dunce, talk to yourself, tell yourself you are worth it.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: dunce