Difference between revisions of "hafodu"
| Line 10: | Line 10: | ||
===Adverbial=== | ===Adverbial=== | ||
* As person dey ask when matter don tire person. | * As person dey ask when matter don tire person. | ||
| − | :* {{ux|dv| You no see how di guy take strike di ball, '''hafodu'''?|( | + | :* {{ux|dv| You no see how di guy take strike di ball, '''hafodu'''?|(Didn't you see how he struck the ball? What would I have done?)}} |
| − | :* {{ux|dv| You dey call me make we go fight, di people wey I want fight big pass me and you join, '''hafodu'''. |( | + | :* {{ux|dv| You dey call me make we go fight, di people wey I want fight big pass me and you join, '''hafodu'''. |(You are calling me to fight alongside you and the people we want to fight against are bigger than the both of us, what would I have done?)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Revision as of 14:57, 31 May 2023
Naija
Etymology
Pronunciation
- háfɔ̀dû
Adverbial
- As person dey ask when matter don tire person.
- You no see how di guy take strike di ball, hafodu? — (Didn't you see how he struck the ball? What would I have done?)
- You dey call me make we go fight, di people wey I want fight big pass me and you join, hafodu. — (You are calling me to fight alongside you and the people we want to fight against are bigger than the both of us, what would I have done?)
Synonyms
Translations
- English: what would I have done?