Difference between revisions of "okririkpoto"

Line 8: Line 8:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin dey spoil person body wey dey person body wey dem fit get if de no use condom take [[nack]].
 
* Wetin dey spoil person body wey dey person body wey dem fit get if de no use condom take [[nack]].
:* {{ux|dv|If you go park for Benin, you go see people wey dey sell [[agbo]]. De go swear sey di drug fit cure headache, stomach pain, jedijedi, all di '''okirikpoto''' wey dey e dey cure am. |(NSC_2021, If you go to a park in  Benin, you'll find people who sell herbs. They will swear that their drugs can cure headaches, stomach aches, piles, and all sexually transmitted diseases.)}}
+
:* {{ux|dv|If you go park for Benin, you go see people wey dey sell [[agbo]]. De go swear sey di drug fit cure headache, stomach pain, jedijedi, all di '''okirikpoto''' wey dey e dey cure am. |(If you go to a park in  Benin, you'll find people who sell herbs. They will swear that their drugs can cure headaches, stomach aches, piles, and all sexually transmitted diseases.)}}
:* {{ux|dv| No dey carry treat '''okirikpoto''', go hospital fess. |(NSC_2021, Don't just treat Sexually transmitted diseases without information, go to the hospital first.)}}
+
:* {{ux|dv| No dey carry treat '''okirikpoto''', go hospital fess. |(Don't just treat Sexually transmitted diseases without information, go to the hospital first.)}}
 
:* {{ux|dv| No carry '''okirikpoto''' go meet your wife for house, do normal! | Don't take sexually transmitted diseases to your wife at home. Behave yourself.)}}
 
:* {{ux|dv| No carry '''okirikpoto''' go meet your wife for house, do normal! | Don't take sexually transmitted diseases to your wife at home. Behave yourself.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 05:31, 4 June 2023

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

ɔ̀kɪ̀rìkpɔ̀tɔ̀


Noun

  • Wetin dey spoil person body wey dey person body wey dem fit get if de no use condom take nack.
  • If you go park for Benin, you go see people wey dey sell agbo. De go swear sey di drug fit cure headache, stomach pain, jedijedi, all di okirikpoto wey dey e dey cure am.  — (If you go to a park in Benin, you'll find people who sell herbs. They will swear that their drugs can cure headaches, stomach aches, piles, and all sexually transmitted diseases.)
  • No dey carry treat okirikpoto, go hospital fess.  — (Don't just treat Sexually transmitted diseases without information, go to the hospital first.)
  • No carry okirikpoto go meet your wife for house, do normal!  —  Don't take sexually transmitted diseases to your wife at home. Behave yourself.)

Synonym

crawcraw

Translation

  • English: sexually transmitted diseases