Difference between revisions of "action"
(→Noun) |
(→Verbs) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''action'', ''sexual performance'', ''drive'' | * English: ''action'', ''sexual performance'', ''drive'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 18:32, 13 February 2024
Naija
Etymology
From: English action
Pronunciation
- áʃɔ̀n
Noun
- doings or ginger wey person get.
- See as small pikin slap you. You no get action at all o. — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
- Di action of di Police no show odas good image of our kontri. — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
- Make person dey nack.
- Dem talk say ogogoro good for men wey wan get action wey dey play with dem wife. — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)
- Make person do someting
- Before person go help you, you go don show action sey you need di help. — (If you want to be helped, you have to first show some drive.)
Synonyms
Translations
- English: action, sexual performance, drive
Adjective
Na as someting take dey ginger.
- Some Liam Neeson action film. — (bbc__90902, Action movies starring Liam Neeson.)
Translations
- English: a violent act