Difference between revisions of "afrobeat"

 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
From: ''Na Fela Kuti wey be musician for Nigerian form di name Afrobeat for di year 1960s and na [[im]] con make di song popular for Naija and for [[obodo]] oyibo.''
+
From: ''Na Fela Kuti wey be musician for Nigerian form di name Afrobeat and na [[im]] con make di song popular for Naija and for [[obodo]] oyibo.''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
*  áfróbìt
 
*  áfróbìt

Latest revision as of 16:59, 13 February 2024

Naija

Etymology

From: Na Fela Kuti wey be musician for Nigerian form di name Afrobeat and na im con make di song popular for Naija and for obodo oyibo.

Pronunciation

  • áfróbìt

Play Play

Noun

  • Na style of song wey get di mixture of African song, jazz, soul and funk.
  • Everybody for di world know say Fela Kuti na di king of Afrobeat.  — (It's a known fact in the world that Fela Kuti is the king of Afrobeat.)
  • Na from small pikin I don dey hear as my papa dey listen to Afrobeat and as me ma con grow, I con like am.  — (NSC_2021, Right from childhood, I have watched my father listen to Afrobeat and now that I am older I still listen to it.)

Translations

  • English: Afrobeat