Difference between revisions of "chukuli"

 
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Paper wey person dey hide enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam.
+
* Paper wey person dey hide carry enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam.
 
:* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}}
 
:* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}}
 
:* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|(The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}}
 
:* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|(The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}}

Latest revision as of 12:29, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ʧùkùlɪ́

Play Play

Noun

  • Paper wey person dey hide carry enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam.
  • Una no dey read now. When exam time reach, una go carry chukuli enter hall.  — (You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)
  • Invigilator don catch am wit di chukuli wey e hide inside im question paper.  — (The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)

Synonym

Translation

  • English: examination malpractice