Difference between revisions of "scatter"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | * Make someting or people | + | * Make someting or people no be like wetin dem arrange, make e just dey anyhow. |
:* {{ux|dv| Dem don '''scatter''' all di people wey go vote.|(They have disorganized the voters.)}} | :* {{ux|dv| Dem don '''scatter''' all di people wey go vote.|(They have disorganized the voters.)}} | ||
:* {{ux|dv| If you vex me, I go '''scatter''' all your load.|(If you provoke me, I will scatter your goods.)}} | :* {{ux|dv| If you vex me, I go '''scatter''' all your load.|(If you provoke me, I will scatter your goods.)}} | ||
Latest revision as of 12:47, 9 March 2024
Naija
Etymology
From English: scatter
Pronunciation
- skátà
Verb
- Make someting or people no be like wetin dem arrange, make e just dey anyhow.
- Dem don scatter all di people wey go vote. — (They have disorganized the voters.)
- If you vex me, I go scatter all your load. — (If you provoke me, I will scatter your goods.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: scatter