Difference between revisions of "bearbear"
(→Noun) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Hair wey dey grow for face | # Hair wey dey grow for face | ||
− | #: {{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)}} | + | #:*{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)}} |
− | #: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} | + | #:*{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} |
# De dey use am dey talk put sey pikin don be man. | # De dey use am dey talk put sey pikin don be man. | ||
− | #: {{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}} | + | #:*{{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 12:16, 19 October 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From English : beard.
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Definition
Small or long hair wey dey grow for man face after e leave small pikin.
Noun
- Hair wey dey grow for face
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (Egbokhare 2020, I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (Egbokhare 2020, You are being impetuous because you have grown a goatee.)
- De dey use am dey talk put sey pikin don be man.
- Your bearbear dey worry you. — (Egbokhare 2020, You are carried away by your manly appearance.)
Related forms
Translations
- English: beard.