Difference between revisions of "cast"

Line 9: Line 9:
 
====Transitive====
 
====Transitive====
 
* Make person talk di ting wey anoder person do or anoder be.
 
* Make person talk di ting wey anoder person do or anoder be.
** {{ux|dv| If you no stop dis [[kurukere]] waka, I go cast you. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)}}
+
** {{ux|dv| If you no stop dis [[kurukere]] waka, I go '''cast''' you. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)}}
** {{ux|dv| Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)}}
+
** {{ux|dv| Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro '''cast''' am. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)}}
  
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
 
* Make dem know someting wey de no want make e comot e know.
 
* Make dem know someting wey de no want make e comot e know.
** {{ux|dv| Omo, you don cast for street. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Sir, you have been exposed.)}}
+
** {{ux|dv| Omo, you don '''cast''' for street. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Sir, you have been exposed.)}}
** {{ux|dv| I no know who go talk yeye talk o, di matter don cast. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)}}
+
** {{ux|dv| I no know who go talk yeye talk o, di matter don '''cast'''. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 19:28, 2 December 2020

Naija

Etymology

From: English cast

Pronunciation

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person talk di ting wey anoder person do or anoder be.
    • If you no stop dis kurukere waka, I go cast you.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
    • Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)

Intransitive

  • Make dem know someting wey de no want make e comot e know.
    • Omo, you don cast for street.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Sir, you have been exposed.)
    • I no know who go talk yeye talk o, di matter don cast.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)

Related forms

casting

Translation

English exposed