robber
Naija
Alternative forms
- roba
Etymology
From: English robber
Pronunciation
- ˈrɑbər
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3646
- Frequency in raw corpus: 34
- Frequency rank in raw corpus: 3988
Noun
Na open eye thief.
- na when armed robber don come. — (deuber__2524, __no translation__)
- and e no really take uh big money to fight armed robber. — (deuber__2560, __no translation__)
- amod-det (frequency:3)
- even self if di armed robber dey dere self. — (deuber__2530, __no translation__)
- to understand how to fight dis armed robber — (deuber__2540, __no translation__)
- amod-case (frequency:2)
- Police man don turn to armed robber now. — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__39, The police man has turned into an armed robber.)
- Di tin wey me I wan ask you be sey police wey suppose eh dey secure people, wey dey come dey be turn to armed robber, e good? — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__32, The thing I want to ask you is that the police that is supposed to secure people, are now turning into armed robbers, is it good ?)
- amod-case-flat (frequency:2)
- Cameroon dey treat journalist like armed robber -President CUJ Journalist wey gendarmerie invite say freedom of speech still far for Cameroon — (bbc__24383, __no translation__)
- How Bleu Ivy Hotel staff beat BBC journalist, seize equipment Cameroon dey treat journalist like armed robber -President CUJ Journalist don deny Police oga video — (bbc__56200, __no translation__)
- acl:relcl-compound (frequency:2)
- You don see highway robber wey wan enter your house?Sorry sir, I forget. — (deuber__5628, __no translation__)
- Eric come also tell reporters say dia papa na bank robber wey been dey for di FBI most wanted list and don first escape from prison. — (bbc__47146, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: robber