baba ijebu

Revision as of 10:59, 28 September 2021 by 197.210.79.91 (talk)

Naija

Etymology

  • From: Yoruba, Baba Ijebu na name of wan gaming company for Naija

Pronunciation

  • bàbá ɪ̀jɛ̀bú


Noun

  1. Name of company for Nigeria wey dey provide betting and lotto service to people dem.
    • My guy dey work for one of dibaba ijebu offices for Nigeria.  — ( NSC_2021,My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)
    Baba Ijebu dey part of di companies wey sponsor The Voice Nigeria 2021.  — (NSC_2021, Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)
  2. Name of daily lottery and bet wey people dey use money to play to get more money.
    Guy you no go play baba ijebu today?  — (NSC_2021, Bro! are you not gambling today?)
    Na all my money I don take play baba ijebu. I no get money again.  — (NSC_2021, Have spent all my money on sport betting. I have no money again.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: name of a gaming company, name of a particular type of gambling