drag leg

Revision as of 20:08, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb phrase)

Naija

Etymology

From: English drag and leg

Pronunciation

  • drág lɛ̀g


Verb phrase

  • You still dey drag leg, I don comot jor.  — ( Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)
  • Waka quick quick no dey drag leg like edede.  — (NSC_2021, Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: sluggishly