kwekwe
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kwɛ̑kwɛ̑
Adjective
- Sey someting no serious or make sense at all at all.
- Di malaria wey dey do you na kwekwe compare to di wan wey catch me last week. — (NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)
- I no dey like buy medicine from all dis kwekwe chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine. — (NSC_2021, I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)
Antonyms
Translations
- English: trivial, mild,mere