eke

Revision as of 09:36, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Naija ekelebe

Pronunciation

  • éké

Play Play

Noun

  • uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property.
  • Na so eke dem come carry am go o.  — (That was how he was arrested by the police.)
  • E Alhaji Musiliu Smith and we contri number one eke, Mohammed Adamu plus other stakeholder dem.  — (ja102__2310, Alhaji Muiliu Smith and our Inspector General of Police, Mohammed Adamu and other stakeholders.)


Related Forms

ekelebe

Synonyms

kalampo, ekelebe, popo

Translations

English: police