washy
Naija
Etymology
From: English wash
Pronunciation
- wɔ̀ʃɪ́
Noun
- Sweet sweet talk wey person dey tell person.
- You don use washy collect money from oga. — (You have used flattery to get some money from the boss.)
- People no dey see true talk again. Everybody just carry washy for mouth. — (People no longer say the truth anymore. Everyone seems to have flattering lips.)
Verb
- Make person dey tell person sweet sweey tings.
- Dat babe sabi washy persin if she won collect money. — (That young lady is very good at flattering someone when she's in need of money.)
- Jonson washy im oga sotey di man dash am money. — (Jonson praised his boss so much that he gave him money.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: Flatter, praise