bukateria
Naija
Etymology
From: Naija buka and English cafeteria
Pronunciation
- bùkàtérjà
Definition
Small shop wey de dey sell food.
Noun
- E be like na bukateria food dey sweet pass abi? — (NSC_Emeka_2020, It seems the local restaurants have better meals, right?)
Synonyms
mama put, iya basira, buka, mami market
Translations
- English: local canteen