bulala
Naija
Etymology
From: Hausa "bulala" for cane
Pronunciation
- bùlálà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Noun
Tiny stick or horse skin wey dey do like rope wey de dey use wipe person for hand, back or yansh.
- As teacher enter class with bulala everybody couple. — (NSC_Abonyi_2020, When the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)
Synonyms
Translations
- English: horsewhip, cane
Verb
- Make person take tiny stick rope pepper anoder person or ting.
- I go bulala you o. — (Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)
- Sey man sabi sleep with woman.
- Dem dey talk am sey men wey no get chichi sabi bulala pass hegoat. — (NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)
Synonyms
Translations
- English: to flog, to have sex