G plus

Revision as of 10:01, 19 February 2021 by 154.66.32.237 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English letter G and plus

Pronunciation

Usage

Proper Noun

  • Na person wey dey use lie lie collect people money for internet.
  • I hear say some G-plus boys dey pay tithe give church, I just laugh fall for ground.  — (NSC_legbeti_2021. When I heard fraudsters pay tithe to churches, I laughed real hard.)
  1. De way I take see Yomi doings, dat boy don turn G-plus  — (NSC_legbeti_2021. From Yomi's showoff, i suspect he has turned an internet fraudster.)

Synonym

Translation

  • English: internet fraudster