G plus
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English letter G and plus
Pronunciation
- d͡ʒȋplɔ̀s
Proper Noun
- Na person wey dey use lie lie collect people money for internet.
- I hear say some G-plus boys dey pay tithe give church, I just laugh fall for ground. — (NSC_legbeti_2021. When I heard fraudsters pay tithe to churches, I laughed real hard.)
- De way I take see Yomi doings, dat boy don turn G-plus — (NSC_legbeti_2021. From Yomi's showoff, I suspect he has turned an internet fraudster.)
Synonym
Translation
- English: internet fraudster