Naija
Etymology
From: English area and boy
Pronunciation
Play
Play
Noun (compound)
Na person wey de sabi threaten person make e obtain or collect anyting e want by force.
- E be area boy. — (Egbokhare_2021, He is a tout.)
Related forms
area
synonyms
agbero
Translations