piss
Naija
Etymology
- From: English piss
Pronunciation
- pîs
Noun
- Wetin de dey like yellow water wey person dey comot for toto or prick.
- Na piss e dey piss. — (NSC_Ajede_2020, He is urinating.)
Synonyms
Translations
- English: urine
Verb
- Make water wey de yellow dey comot for person toto or prick.
- After e don high, na bush e don dey piss. — (NSC_Ajede_2020, After taking lots of alcohol, he goes to the bush to urinate.)
Synonyms
Translations
- English: urinate