baba ijebu
Revision as of 10:56, 28 September 2021 by 197.210.79.91 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: Yoruba, '' Baba Ijebu na name of wan gaming company for Naija'' ===Pronunciation=== * bàbá ɪ̀jɛ̀bú <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</...")
Naija
Etymology
- From: Yoruba, Baba Ijebu na name of wan gaming company for Naija
Pronunciation
- bàbá ɪ̀jɛ̀bú
Noun
- Name of company for Nigeria wey dey provide betting and lotto service to people dem.
- My guy dey work for one of diBaba Ijebu offices for Nigeria. — ( NSC_2021,My friend works at one of Baba Ijebu offices here in Nigeria.)
- Baba Ijebu dey part of di companies wey sponsor The Voice Nigeria 2021. — (NSC_2021, Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)
- Name of daily lottery and bet wey people dey use money to play to get more money.
- Guy you no go play Baba Ijebu today? — (NSC_2021, Bro! are you not gambling today?)
- Na all my money I don take play Baba Ijebu. I no get money again. — (NSC_2021, Have spent all my money on sport betting. I have no money again.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: name of a gaming company, name of a particular type of gambling