kolomental

Revision as of 16:12, 5 October 2021 by 169.159.118.224 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word ''mental'' ===Pronunciation=== * kòlómɛ̀ntàl <sm2>Pcm-ng-insert...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word mental

Pronunciation

  • kòlómɛ̀ntàl


Usage

  • From di song wey Faze sing wey e title Kolomental

Verb

  • Make person head no correct at all at all.
  • Dat guy don dey kolomental.  — (NSC_2021, That guy is insane.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: insane


Noun

  • Person wey im head no correct.
  • Im wife na kolomental no find her trouble.  — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her. )
  • Di man wey you dey see under dat shade na kolomental.  — (The man under the shade is mad)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: mad