senior bros

Revision as of 12:16, 26 November 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''senior and bros'' ===Pronunciation=== * sínjɔ̀màn <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===No...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English senior and bros

Pronunciation

  • sínjɔ̀màn


Noun

  • Man wey people dey respect or wey senior person.
  • Senior bros find something for your boys na.  — (NSC_2021, Boss give your boss something (money).)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: someone of respect


Adjective

  • Na when person no old reach anoder person or no get position wey high reach anoder person own.
  • Im be my junior broder. But I still get two senior sisters.  — (NSC_2021, He is my younger brother. But I have two older sisters.)

Antonym

Translation

  • English: junior