senior bros

Naija

Etymology

From: English senior and bros

Pronunciation

  • sínjɔ́brɔ̂s

Play Play

Noun

  • Man wey people dey respect or wey senior person.
  • Senior bros find something for your boys na.  — (Boss, please give us some money.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: someone of respect