senior bros

Revision as of 22:33, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English senior and bros

Pronunciation

  • sínjɔ̀màn

Play Play

Noun

  • Man wey people dey respect or wey senior person.
  • Senior bros find something for your boys na.  — (NSC_2021, Boss give your boss something (money).)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: someone of respect


Adjective

  • Na when person no old reach anoder person or no get position wey high reach anoder person own.
  • Im be my junior broder. But I still get two senior sisters.  — (NSC_2021, He is my younger brother. But I have two older sisters.)

Antonym

Translation

  • English: junior