senior bros
Naija
Etymology
From: English senior and bros
Pronunciation
- sínjɔ́brɔ̂s
Noun
- Man wey people dey respect or wey senior person.
- Senior bros find something for your boys na. — (NSC_2021, Boss give your boss something (money).)
Related forms
Synonym
Translation
- English: someone of respect
Adjective
- Na when person no old reach anoder person or no get position wey high reach anoder person own.
- Im be my junior broder. But I still get two senior sisters. — (NSC_2021, He is my younger brother. But I have two older sisters.)
Antonym
Translation
- English: junior