kwekwe

Revision as of 11:08, 16 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''unknown'' ===Pronunciation=== * kwɛ̑kwɛ̑ <sm2>Pcm-ng-kwekwe.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kwekwe.m.ogg</sm2> ===Adverb=== * Sey someting no s...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kwɛ̑kwɛ̑

Play Play

Adverb

  • Sey someting no serious or make sense at all at all.
  • Di malaria wey dey do you na kwekwe compare to di wan wey catch me last week.  — (NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)
  • I no dey like buy medicine from all dis kwekwe chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine.  — (NSC_2021, I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)

Antonyms

Translations

  • English: trivial, mild,mere