sup

Revision as of 17:46, 1 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * xup ===Etymology=== From English: ''what is up'' ===Pronunciation=== * sɔ̂p <sm2>Pcm-ng-sup.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-sup.m.ogg</sm2...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: what is up

Pronunciation

  • sɔ̂p

Play Play

Verb

  • As someting take de dey or dey be.
  • hmhm wetin dey happen now ? wetin dey sup?  — (D_JOS_02_Hair and Movies_Complete, What is happening? what is happening?)
  • If mama ask me sey wetin happen for di predegree, I go find one lie lie sey noting sup.  — (War011_M, If my mother asks me what happened at the pre-degree, I'll find a lie and lie that nothing happened.)

Synonyms

Translations

  • English: happen