dede
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- dédè
Noun
- Person wey no get sense.
- You be dede o. — (Egbokhare_2020, You are a fool.)
- Na so she dey do like dede for di presentation. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, She was behaving like a fool at the presentation.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fool