senior man

Naija

Etymology

From: English senior and man

Pronunciation

  • sínjɔ̀màn

Play Play

Noun

  • Man wey person dey respect or wey senior person.
  • Senior man drop someting for your boys.  — (NSC_2021, Boss give your boys someting(money).)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: someone of respect