senior man

Naija

Etymology

From: English senior and man

Pronunciation

  • sínjɔ́mân

Play Play

Noun

  • Man wey person dey respect or wey senior person.
  • Senior man drop someting for your boys.  — (Boss give your boys some money.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: someone of respect