koba

Revision as of 12:21, 30 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''Koba'' (''implicate'') ===Pronunciation=== kóbà <sm2>Pcm-ng-koba.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-koba.m.ogg</sm2> ===Verb=== # Make person...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba Koba (implicate)

Pronunciation

kóbà Play Play

Verb

  1. Make person put anoder person for wahala
    I no follow una see wetin una see, no koba me o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I didn't see what you all saw, don't implicate me. )
    E be like once EFCC gbab person like dis, e go just koba all di people wey follow am chop am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzeled with. )

Related forms

kobalize

Synonym

cast

Translation

English implicate