bounce
Naija
Etymology
From English bounce.
Pronunciation
- báùns
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 28
- Frequency rank in raw corpus: 4461
Transitive Verb
- Make dem remove person.
- For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit bounce am. — (bbc__50152, __no translation__)
- Make person reject someting/person.
- Why US dey bounce Ghanaians visa more times — (bbc__100495, __no translation__)
- {{ux|dv|Plenti of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey bounce dem say dem no get official papers. |(bbc__81964, __no
Intrasitive Verb
- Make person waka wit confidence.
- E dey bounce like sey im don win jackpot. — (Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)
- Make we cause someting dey move up and down.
- Aboudi Onguene weh e di play for CSKA Russia open door for mbunya for 13' minute as e comet laik lighten kick straight for goalkeeper but de ball bounce back for e foot and e score as Enganamouit service e ball. — (bbc__11148, __no translation__)
- Make person turn back to attack someting or somebody.
- Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still bounce back, start to pursue you. — (NST_cleaned__31754, __no translation__)
- Make someting come alive again.
- Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go bounce back. — (bbc__12863, __no translation__)
Serial Verb
- Dey don bounce dem comot. — (Tella_NSC_2021, They have sacked them.)
Related form
Synonyms
Antonyms
- gree,
Translations
- English: to walk with confidence.