man
Naija
Etymology
From English: man
Pronunciation
- mân
Noun
- person
- I be man like you. — (jw__43777, I am a man just like you.)
- Na man to man now. — (NST_cleaned__9554, It's person to person now.)
- Weda na big man or small man, di deadly chemical wey dey come from di smoke and pipo dey inhale am na major cause of death. — (bbc__98418, Whether it's a rich person or a poor person, the smoke people inhale is the major cause of death.)
- Boy pikin wey don grow reach to take care of imsef.
- Anyhow e be, man must live. — (Egbokhare_2020, No matter the circumstance, man must survive.
- Me, and di man dey work. — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__112, The man and I were working.)
- Person wey dey someting as e suppose be.
- Dat car wey dey dere, you sey na you park am? Na man you be. — (NSC_2021, That car there, you own it? You are a real guy.)
- No dey do smesme, show dem sey na man you be. — (NSC_2021, Don't be weak! Show them that you are a real man.)
Derived forms
jew man, man to man, man know man
Antonyms
Translations
- English: man, human