sef
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: self
Pronunciation
- sɛ̂f
Adverb
- Di main ting wey person dey talk about.
- Who get de phone sef? — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__87, Who even owns the phone?)
- Wetin sef? — (IBA_07_Na-Love_DG__311, What exactly?)
Translation
- English: even, exactly
Pronoun
- Na when person dey talk about who or wetin e first dey talk about.
- you sef, you no dey try at all!. — (NSC_Legbeti_2021, You yourself are putting in enough effort!)
- Im papa sef dey come — (NSC_Legbeti_2021, His father is coming too)
Synonyms
Translations
- English: individual self, even