sabi
Naija
Etymology
From: Portuguese sabir
Pronunciation
- sàbí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 63
- Frequency rank in NSC treebank: 206
- Frequency in raw corpus: 1914
- Frequency rank in raw corpus: 199
Verb
- Make person know someting.
- Sabi Your Partner — (ja102__4316, Know your partner.)
- Lagos, Lagos na one big area wey be sey no man fit know am finish o, no man fit sabi am finish at all. — (LAG_18_Lagos-Districts_M__3, Lagos, Lagos is one area which no man can know.)
- Once di guy come in, whether im dey play, im no sabi play, de no go keep am for bench like dat. — (ONI_13_Current-Interests_DG__42, Once the guy enters, whether he plays well or not, he won't be allowed to sit on the bench.)
- I sabi cook well. — (NSC_Onwuegbuzia_Emeka, I know how to cook well.
Related forms
Synonyms
Translations
- English: know