chukuli

Revision as of 14:00, 27 September 2021 by 197.210.227.86 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From:unknown

Pronunciation

  • ʧùkùlɪ́

Play Play

Noun

  • Na paper wey person dey smuggle enter exam hall wey dey get exam question answer inside.
  • Una no dey read now. When exam time reach, una go carry chukuli enter hall.  — (NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)
  • Invigilator don catch am wit di chukuli wey e hide inside im question paper.  — ( NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: examination malpractice