jonse
Naija
Etymology
From: English jones
Pronunciation
- ʤȏnz
Adjective
- Sey person dey de do like mumu.
- Guy no dey jonse yourself. — (NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)
- I jonse myself for dat deal wey I do last week. — (NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: fool