kolomental
Revision as of 16:12, 5 October 2021 by 169.159.118.224 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word ''mental'' ===Pronunciation=== * kòlómɛ̀ntàl <sm2>Pcm-ng-insert...")
Naija
Etymology
From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word mental
Pronunciation
- kòlómɛ̀ntàl
Usage
- From di song wey Faze sing wey e title Kolomental
Verb
- Make person head no correct at all at all.
- Dat guy don dey kolomental. — (NSC_2021, That guy is insane.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: insane
Noun
- Person wey im head no correct.
- Im wife na kolomental no find her trouble. — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her. )
- Di man wey you dey see under dat shade na kolomental. — (The man under the shade is mad)
Related forms
Synonym
Translation
- English: mad