police

Revision as of 10:38, 11 October 2021 by 160.152.70.249 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English police

Pronunciation

  • pòlíːs


Noun

  • People wey be sey law give power to protect people life and deir property.
  • Highway robbers kill di police man.  — (Egbokhare_2021, The robbers on the highway killed the police man)
  • Police don dey try tey-tey to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once.  — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)

Synonym

Translation

  • English: police