brain

Revision as of 12:36, 8 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''brain'' ===Pronunciation=== * brȇin <sm2>Pcm-ng-brain.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-brain.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Wetin dey make person...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English brain

Pronunciation

  • brȇin

Play Play

Noun

  • Wetin dey make person sabi someting.
  • Dat girl get brain no be small. Na she dey carry first for class.  — ( insert translation )
  • You too dey do mumu mumu na im make dem dey do you like say you no get brain.  — ( insert translation )

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: intelligence