injury time

Revision as of 17:21, 8 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English injury and time

Pronunciation

  • ínʤúrì taɪ̀m

Play Play

Noun

  • Di extra time wey referee dey give people wey dey play football when one player injure.
  • Na for injury time dem con score goal.  — (NSC_2021, They scored in injury time.)

Related forms

Translations

  • English: injury time