brain

Revision as of 15:20, 13 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Related forms)

Naija

Etymology

From: English brain

Pronunciation

  • brȇin

Play Play

Noun

  • Wetin dey make person sabi someting.
  • Dat girl get brain no be small. Na she dey carry first for class.  — (NSC_2021, That girl is really intelligent. That's why she's an A student in her class.)
  • You too dey do mumu mumu na im make dem dey do you like say you no get brain.  — (NSC_2021, You behave like a fool most times that is why they have the impression that you are unintelligent.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: intelligence