burst

Revision as of 12:40, 16 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Idioms)

Naija

Etymology

From: English burst

Pronunciation

Play Play

Verb

  1. Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
    Dis nylon don burst.  — (NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)
    I go burst your tire if you no pay me my money.  — (NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
  2. Make kasala or someting happen.
    • Wahala don burst for market today.  — (NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)
    • Two seconds everyting burst.  — (NSC_2021, Within a short period of time there was an upheaval.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: burst, puncture

Idioms

  • When someting dey sweet person for body.
  • Dis gbedu dey burst my brain.  — (NSC_2021, This music beat makes me excited.)
  • My sister burst my head with dat story wey she yarn us yesterday.  — (NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)

Translations

  • English: to get excited