injury time
Naija
Etymology
From: English injury and time
Pronunciation
- ɪ́nd͡ʒúrɪ́ táɪ̀m
Noun
- Di extra time wey referee dey give people wey dey play football when one player injure.
- Na for injury time dem con score goal. — (NSC_2021, They scored in injury time.)
- Time wey be sey don dey finish wey person get to take do someting
- Do wetin you fit do, na injury time you dey so. — (NSC_2021, Do what you can, time is almost up.)
Related forms
Translations
- English: injury time, extra time