braintouch
Naija
Etymology
From: English brain and touch
Pronunciation
- brȇintɔ̀tʃ
Noun
- Wetin dey happen we be sey person no do like sey im mind dey work well.
- Just leave di guy like dat e get braintouch. — (NSC_2021, Let him be. He has mental problem.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: mentally unstable